LYRICS: Oritse Femi Ft. D’banj - Double Wahala (Part 2)

Oh no no no no no nomiOritsefemiSasasilenceBangerleeMocover ejoObodorobodo

VERSE 1:Opolo eye e no be open eyeAnd I've been ten years in this gameBut I'm still on my grindO'boy you look before you leap make them no fall your handHmmKo de ma dupe lowo Olorun before you loose your mindOte as you dey there dey hate meI dey hustle my moneyI don buy jet go malaysiaFrom malaysia I dey go yankeeWetin you wan do I don do am oNa where you wan go I don pass am oYe ye ye e dey there dey hate meYour kokolet sef dey find me

Refrain:Double wahala for dead body(double double)And the owner of them body(eni eji fun e ma lo)Double wahala for dead body(abeg no stop am obodo I dey enjoy am gan)And the owner of them body

CHORUS:Ote you dey dey there dey hate meWhen I dey hustle for my moneyFrom Moscow to MalaysiaFrom Malaysia to MiamiKo kan aiyeE ye ma f'ose yi mi oIf I like I spend my money anyway I like it oh ohNo come near me Mr talku talkuAnd if you gossip me you go chop knuckle

VERSE 2:OhOpomulero shebi ohun ni banger leeOlorun mi labo miNigba tan gbe ogun oluwa segunNigba tan di'na oluwa sinaNigba tan ro'ota mi pinAdura da padaAwon tan leri ti won so'jaWon ti di eran amuso oBaba ni ki n ma foja oKi n ma so'joMo gba baba gboMo gba baba gbo

Refrain:Double wahala for dead body(double double)And the owner of them body(eni eji fun e ma lo)Double wahala for dead body(uh oh oh oh na wahala you dey find o)And the owner of them bodyah ah ah

CHORUS:Ote as you dey there dey hate meI dey hustle my moneyI don buy jet go malaysiaFrom malaysia I dey go yankeeWetin you wan do I don do am oNa where you wan go I don pass am oYe ye ye if you still doubt meGoogle and search you'll find me

VERSE 3:Opolo eye e no be open eyeAnd if you're new in the game Make you go pay your titheShebi enu ta 'ja ma fi n ba omo e sereLo fi ma sha le 'gbaAh Ah Eshin to shi waju Shebi oun na lafin jobaAh ah ah

CHORUS:Ote you dey dey theredey hate meAs I am making my moneyFrom Moscow to MalaysiaFrom Malaysia to MiamiKo de kan aiyeE ma lo f'ose yi mi oIf I like I spend my money anyway I like it oh ohNo come near me Mr talku talkuAnd if you gossip me you go chop knuckleE to be oJudi judi judiE to be oJudi judi judiO ti worokoto oJudi judi judiO ti worokoto eUncle leeAh mo cover e mehn

SHARE THIS
Newer Posts Newer Posts Older Posts Older Posts

More posts

Comments

Post a Comment

Freshy Ben - Your Mind

Download Here